Latest topics
The most tagged keywords
Current date/time is Thu May 02, 2024 5:06 am
Search found 7 matches for Dotman
Feelings Lyrics by DOTMAN
Feelings Lyrics by #DOTMANFeelings Lyrics by DOTMAN
E wo won Awon aye, won ribi ti a ti bade
Won fe mon bawo la se se, Oluwa lo lope lodo
Bad belle go away, Don’t come again another day
Straight to the top am on my way, Esu o le simi lona
If you never suffer you no go fit relate o, how e be
for the lungu
Me I just dey give thanks omo men as I Dey so
Am in my feelings like this o
Many many things o melo gan ni mo feso
Popsy say make I go school
Later in the future make I be a professor
Mode si ranti ojo yen o ni Alimosho
Teyan kan so npe oriire temi pe ko sure
But now my music dey spread like corona virus
And when I pull up a lambo they say oh my Gosh
E wo won Awon aye, won ribi ti a ti bade
Won fe mon bawo la se se, Oluwa lo lope lodo
Bad belle go away, Don’t come again another day
Straight to the top am on my way, Esu o le simi lona
If you never suffer you no go fit relate o, how e be
for the lungu
Me I just dey give thanks omo men as I Dey so
Am in my feelings like this o
Many many things o melo gan ni mo feso
Popsy say make I go school, later in the future make
I be a professor
I remember Angela the girl wey dey form for me
She no want to bo pata because me no get money o
Na me be the boy that time wey them say I no go
blow
Now they don dey go Gaga when I step in to the
show
E wo won Awon aye, won ribi ti a ti bade
Won fe mon bawo la se se, Oluwa lo lope lodo
Bad belle go away, Don’t come again another day
Straight to the top am on my way, Esu o le simi lona
If you never suffer you no go fit relate o, how e be
for the lungu
Me I just dey give thanks omo men as I Dey so
Am in my feelings like this o
Many many things o melo gan ni mo feso
Popsy say make I go school
Later in the future make I be a professor
Oluwa bawon wi , Oluwa bawon soro
When money no dey, Gbogbo awon to japa
Ko made easy lori street o
Yeah eh
Omo Iya mi
Meezy ma pami now
- on Fri Jul 03, 2020 5:15 pm
- Search in: Musics & Lyrics
- Topic: Feelings Lyrics by DOTMAN
- Replies: 0
- Views: 313
Mp3: Dotman – These Days | Lyrics
#Dotman begins the year with an Emotional song dubbed ‘These Days’.
Dotman famously known for hit records like Akube,
My Woman conveys another crushing tune labeled
“
These Days“.
Listen Below:-
DOWNLOAD HERE
Lyrics
[Intro]
Dotman Koraja, hakuna mata mata
e
(Pre-Chorus)
I be on a low, I be on a low these days, I be on a
steady pace, I’ve been moving slow, it’s like I’m losing
the race, lately I’ve been hiding my face
If to say i know, I suppose dey calculate, I for no dey
make mistakes, If to say i know, I suppose dey
appreciate every problem weh I dey make
(Chorus)
I dey think a lot, I dey think a lot these days, I dey
think a lot these days
I dey think a lot, I dey think a lot these days, I dey
think a lot these days, I dey think a lot
(Verse 1)
These days I dey go through things, frustration,
anxiety, those two things
Sometimes I dey vex for no reason, I for don commit
I for go prison
This last girl weh I break up with, na fourth girlfriend
within one week oh
As I dey shayo, I dey drag poly, don’t judge me,
nobody holy
Everybody like to dey take from me, no matter who
dem be, dem dey fake something
Thank for my mama she dey pray for me but
predators still dey prey on me
Say make I come dey form say I be victim ni, what
about the people weh I don bully
Shey na me be the good or bad person ni, am I right,
am I wrong, I’m alive for how long
CHECK OUT: Larry Gaaga ft. Peruzzi – Fuck It Lyrics
(Pre-Chorus)
I be on a low, I be on a low these days, I be on a
steady pace, I’ve been moving slow, it’s like I’m losing
the race, lately I’ve been hiding my face
If to say i know, I suppose dey calculate, I for no dey
make mistakes, If to say i know, I suppose dey
appreciate every problem weh I dey make
(Chorus)
I dey think a lot, I dey think a lot these days, I dey
think a lot these days
I dey think a lot, I dey think a lot these days, I dey
think a lot these days, I dey think a lot
(Verse 2)
These days I’ve been searching for the paper, these
days, (?)
The boy don dey hustle for street, the boy don get
the orientation complete
These days if e no be money call me later, these
days I dey fear my friends pass my haters
I don’t do emotions when I take decisions, I believe
in God, love is my religion
Give me my respect if you see me, bad belle make
you free me na
Omo everyone is a criminal, (?)
As dem dey talk I dey popular, I go show dem say
no be by muscular
CHECK OUT: Harrysong – Isioma Lyrics
(Pre-Chorus)
I be on a low, I be on a low these days, I be on a
steady pace, I’ve been moving slow, it’s like I’m losing
the race, lately I’ve been hiding my face
If to say i know, I suppose dey calculate, I for no dey
make mistakes, If to say i know, I suppose dey
appreciate every problem weh I dey make
(Chorus)
I dey think a lot, I dey think a lot these days, I dey
think a lot these days
I dey think a lot, I dey think a lot these days, I dey
think a lot these days, I dey think a lot
- on Tue Mar 03, 2020 4:20 am
- Search in: Musics & Lyrics
- Topic: Mp3: Dotman – These Days | Lyrics
- Replies: 0
- Views: 211
Mp3/Audio: Dotman – Okay
808 Records frontier, #Dotman as churned out yet another classical single titled, “Okay“, produced by Foxx Beatz.
On the record ‘Okay‘, Dotman describes the amount
of money he needs to be contented in life.
In addition, It comes after her previous songs, ‘Till I
Die‘ and ‘Awe‘.
Listen & Download “Dotman – Okay” below:-
http://naijaloaded.store/wp-content/uploads/2019/11/Dotman-–-Okay.mp3
- on Fri Nov 01, 2019 6:52 pm
- Search in: Musics & Lyrics
- Topic: Mp3/Audio: Dotman – Okay
- Replies: 0
- Views: 197
Download Music/Audio: Dotman Ft. 9ice – Ijoba Alagbada
#Dotman Ft. #9ice – Ijoba AlagbadaDownload Here
- on Sat Sep 07, 2019 7:46 pm
- Search in: Musics & Lyrics
- Topic: Download Music/Audio: Dotman Ft. 9ice – Ijoba Alagbada
- Replies: 0
- Views: 208
Download Music/Audio: Dotman – Naija #SayNoToXenophobia
#Dotman – Naija #SayNoToXenophobiaDownload Here
- on Fri Sep 06, 2019 6:06 am
- Search in: Musics & Lyrics
- Topic: Download Music/Audio: Dotman – Naija #SayNoToXenophobia
- Replies: 0
- Views: 201
Mp3/Audio: Dotman – Tonight
808 Records sensation, #Dotman serves up a catchy single he titled “Tonight”, produced by hit-maker, #CKay.Dotman comes through with his second of the year as he gears up his forthcoming project expected in a few weeks.
After major recognition with several hit songs like “Escobar” with #Davido, “My Woman”, “Pepesu” with #DJ Tunez and appearance on DJ Spinall’s album.
Listen & Download “Dotman – Tonight” below:-
http://naijaloaded.store/wp-content/uploads/2019/07/Dotman-Tonight.mp3
- on Fri Jul 12, 2019 7:39 am
- Search in: Musics & Lyrics
- Topic: Mp3/Audio: Dotman – Tonight
- Replies: 0
- Views: 271
[Music] DJ Spinall Ft. Dotman – Omoge (Refix)
Top Boy, #DJ Spinall decides to release an Afro House refix to his previously heard single titled “Omoge” featuring #Dotman.The refix to “Omoge” was produced by DJ Spinall and WXLA. Recall the song was part of the fourth studio album ‘Iyanu’ released last year.
However, DJ Spinall is set to perform at this years’ music festival ‘Glastonbury’; He has also announced his forthcoming single “Dis Love” featuring #Wizkid and #Tiwa Savage.
Listen & Download “DJ Spinall Ft. Dotman – Omoge (Refix)” below:-
http://naijaloaded.store/wp-content/uploads/2019/06/DJ-Spinall-Ft.-Dotman-–-Omoge-Refix.mp3
- on Sat Jun 29, 2019 10:52 pm
- Search in: Musics & Lyrics
- Topic: [Music] DJ Spinall Ft. Dotman – Omoge (Refix)
- Replies: 0
- Views: 303
|
|
Wed Mar 06, 2024 11:12 pm by Litifyed
» Wapkiz 2020 Code: wapkiz register page responsive design Code
Thu Aug 13, 2020 5:15 pm by Hasty06
» 2020Bbnaija : Why I Can’t Be In A Relationship With Ozo – Nengi
Mon Jul 27, 2020 9:44 pm by Adminkunlex
» Can You Have S*x On Your First Date? Check Out What Actress, Debbie Shokoya Has To Say About This
Mon Jul 27, 2020 6:44 am by Adminkunlex
» Nigerian Singer, Seunfunmi Stephen, Recounts How Her Husband Was Killed By Stray Bullet
Mon Jul 27, 2020 6:41 am by Adminkunlex
» Olakunle Churchill Shares Photo Of Himself And Actress Rosy Meurer As He Writes On The Importance Of Loyalty
Mon Jul 27, 2020 6:39 am by Adminkunlex
» Ubi Franklin Reveals What Happened To Him When He Visited A Hospital Amid COVID-19 Pandemic
Mon Jul 27, 2020 6:37 am by Adminkunlex
» Vardy Wins Premier League Golden Boot, Beats Ings, Aubameyang & Sterling
Mon Jul 27, 2020 5:07 am by Adminkunlex
» The Right Way To Preach About Hell - Milton Goh
Mon Jul 27, 2020 5:03 am by Adminkunlex
» “Surgery For What?” – Regina Daniels Shows Off Hot Body After Childbirth (Video)
Sun Jul 26, 2020 9:12 pm by Adminkunlex
» I Got Pregnant As A Virgin At 23 – Wathoni
Sun Jul 26, 2020 8:24 pm by Adminkunlex
» #Bbnaija2020: Wathoni Kisses Kiddwaya During BBNaija Truth Or Dare Game
Sun Jul 26, 2020 8:20 pm by Adminkunlex
» Bbnaija: Kiddywaya Gropes Erica’s Breast While Dancing And She Reacts
Sun Jul 26, 2020 8:17 pm by Adminkunlex
» “I Hope To Collaborate With Rihanna & Drake Soon” – Rema
Sun Jul 26, 2020 11:54 am by Adminkunlex
» “Girls That Give Threesome With Their Friend Have A Special Place In Heaven” – Naira Marley
Sun Jul 26, 2020 11:50 am by Adminkunlex
» “To Be A Boss, You Must Be A Servant” – Frodd Recounts On His Humble Beginnings
Sun Jul 26, 2020 11:48 am by Adminkunlex
» “Stop Pressuring Us With Your Beauty”, Actress Queen Nwokoye Begs Ini Edo
Sun Jul 26, 2020 11:46 am by Adminkunlex
» You Look Like A Weed Smoker – Lady Fires Adekunle Gold Over New Look
Sun Jul 26, 2020 11:43 am by Adminkunlex
» Davido Turns Chef, Spotted Cooking Probably For Chioma And His Crew
Sun Jul 26, 2020 11:40 am by Adminkunlex
» Kanye West Apologizes To Kim Kardashian For Public Rants On Their Marriage
Sun Jul 26, 2020 11:38 am by Adminkunlex